🔗 ⚙️

Only You from Gospel Musings by Quakes

Tracklist
2.Only You4:00
Lyrics

Hai hai hai ha ha hai hai hai

All power (every power in heaven and earth oh )
All power (power in heaven and earth oh oh)
All power belongs to you my God eh eh
All glory (every glory be to you)
All glory (glory be to you)
Everything Belongs to you ancient of days to you my ancient of days oh
Wetin my eyes iee don see
Wetin my mouth iee no fit talk oh
Na him I come dey give you praise for
Na him I come dey hail your name for
See the devil try to steali my joy
Steal my peace
Steal my vibe oh
Try put me for depression God say no be my portion oh ho
If no be you my God if no be you my God o where I for Dey today wetin I for do today

Nobody else it’s only you
Na you deserving all the glory eh eh eh
All the honor oh oh

Hai hai hai ha ha hai hai hai

Ancient spirit of God o o o spirit of God eh eh
Your promises dey give me life
Your policies dey give me joy
I go puti my trust I go puti my faith in you ooo cos you no Dey fall my hand you no Dey do like man
If I start to talk if I start to count all the blessings wey Dey for my life my mouth no go stop
And if I start to think if I start to think all the goodness wey Jesus show to me my brain go fit knock ah ehhh
Cos I gat so many reasons (Oma oma oma)wey go full basket
I gat so many things wey my God don do for me eh (God don do for me) x2

Nobody else it’s only you (Only you )
Only you (only you)
Only you (only you)
Only you ai only you ai
Only you u u u u ai ehhhh

Nobody else it’s only you my Jesus
Only you saviour
Only you my provider
Only you my redeemer
Only you my sustainer Jesus
Only you my refiner
Only you you’re my keeper
Only you can do what no man can do
You can do what no man do oh oh oh

Only you can do what no man can do
You can do what do what no man can do
(Oma Oma Oma Oma)

Only you can do
Only you can heal
Only you can save
Only you can do

(Oma Oma Oma Oma)

Credits
from Gospel Musings, released April 17, 2025
Quakes
Justice Azubuike Chinda
Adedamola Adeniran
LicenseAll rights reserved.
Tags
Recommendations