🔗 ⚙️

Big Boy by Cillion

Tracklist
1.Big Boy3:31
Lyrics

Aaaaaaaaaaaaaaaah
It's Mr Cillion
Cillion eh eh
It's Mr Cillion
Cillion
Eh eh eh eh
Journey of a thousand years would be a day
That is you have money to fuel the car
And even if you get feathers you wanna fly
You no fit do without money that's why I say

This life is sweet if you get money
If you no get am them go dey call you monkey
If you get am plenty girls go call you honey
hustle to be rich so you go get money
So you go be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
Sey you be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy

Life of a star every day
Paparazzis dey follow me play
Money for hand
Money for bag
Money for pocket
And even for bank
If life na money na me go decide
Who go dey live and who go dey die
I spend am you live and I keep am you die
Chicks dey follow me spray
My money dey grow like grass
See Dem dey follow my ass
No need to ask they wanto spend my cash
Cos owo to de ola ti po
But ile to Kim enu to get
Now you can call me baba olowo
The truth be say I just dey spend money
like say I done dey print money like CBN

This life is sweet if you get money
If you no get am them go dey call you monkey
If you get am plenty girls go call you honey
hustle to be rich so you go get money
So you go be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
Sey you be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy

I remember back in the days
I dey work for streets
No food to eat no clothe to wear
No place to stay ah ah ah
But see today my life done change
Owo to de ola ti po
E bami dupe e bami yo
Sebi na me wey Dem say I no fit great be this
I dey make money Dem stand dey look
I dey count money their eye dey chook
From naira to Dollar
Even dollar to pounds
Owo mi ni e bami gbe
E ba mi dupe maga ti San

This life is sweet if you get money
If you no get am them go dey call you monkey
If you get am plenty girls go call you honey
hustle to be rich so you go get money
So you go be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
Sey you be big boy
I'm a big boy
I'm a big boy
I'm a big boy

Credits
released January 10, 2022
Composed, written and arranged by Cillion.
LicenseAll rights reserved.
Tags
Recommendations